Fọlakẹ no wan give me love She no wan talk to me at all Don't know what's in mind to do I tell your friends make they talk to you Baby let's play a game If I do it again Every time I ef up I go pop champagne 'Cause I no want to see you in pain
Anyhow you talk am I do Adaeze Adaeze For your love Adaeze Adaeze J'ọn mọ Adaeze Adaeze (Ma bebebe) Make we go on holiday Adaeze Adaeze Bebe Adaeze Adaeze My bebe Adaeze Adaeze
Talk to me, talk to me, talk to me (Ahn ahn) Talk to me (Ahn ahn) Talk to me (Ahn ahn) Talk to me, tell me forgive me (Ahn ahn) Talk to me (Ahn ahn) Baby talk to me (Ahn ahn)
O ya So would you love me again (Again) I might do it again (Again) No kiss and forget me (Bebe) My baby she no do picture All eyes on her 'cause she too popular Hope one day she go talk to me My Kelani My Kelani ah