Rema

OZEBA

Rema

HEIS


London
Another banger

All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
Who be that girl wey dey shake
her ikebe for back, me I want, I like her (Arrg-arrg)
Whether the ikebe na real or fake
abeg, just dey back am (Come, come)
Come, how you go sell me money
then I spray the money, then you come dey pack am?
You no see say na Balenciaga I dey rock
abeg, no dДy march am
Me wey be arДa-boy
I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr)

"Rema, what is the matter? "
I go prove to them say somebody badder, eh
Somebody wicked, eh
I go do my best to make all of una vex
I don commit for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm) , ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Emu ati awon guys, e mi italawo e mi itolowo
Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh
They want a banger, eh-eh?
Give them back to back, eh-eh
Buss up their medulla, arrg-arrg
Tell all your faves that I ask you
to ask them, "Who's their daddy? ", huh
H-I-M, huh, I'm that nigga (Uh-huh)
I'm that, huh, I'm that nigga, huh (Uh-huh)
Father figure (Uh-huh) , huh, huh, huh
I dey vex every day, only thing
we fit make me dey happy na ikebe
Internet gangster, that thing wey you talk
make you come my front, make you for répété

"Rema, what is the matter? "
I go prove to them say somebody badder, eh (Eh?)
Somebody wicked, eh (Eh?)
I go do my best to make all of una vex
I don commit for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Ayy, ayy, ayy, ayy) , ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Ahh)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Compositor: Rema & London

Encontrou algum erro na letra? Por favor, envie uma correção >

Compartilhe
esta mĂșsica

Ouça estaçÔes relacionadas a Rema no Vagalume.FM
ESTAÇÕES