Oya baby jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I don tell my mama say na you be my wife o
Hmm, Omotola you dey boost my dada Woah-woah-woah-woah I like it when you dey call me dada Woah-woah-woah-woah Other girls they dey bu bu ga ga Woah-woah-woah-woah Only you be my baby pana Woah-woah-woah
Where you dey o When I dey call your phone You no dey pick my call Baby wetin your friends don talk Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls Me I no go lie I dey get but baby na you I choose Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar Plenty calories dey for your sugar o hmm Come baby Juma gimme sugar o ginger You dey pull my trigger
Jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I don tell my mama say na you be my wife o
Hmm, no mind them all of them they go deceive you o Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me o Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me o, dey rush me o (Tell me why you con dey vex for me o) Baby no dey vex for me o Anytime wey you dey vex I go give you muah I go give you MM hmm Obianuju (This you love na juju, juju, juju)
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I don tell my mama say na you be my wife o
Hmm Obianuju Say this love is true You dey make me do like fool Hmm Hm Obianuju Hm this love is true You dey make me do like fool