Rema
Página inicial > R > Rema > Holiday

Holiday

Rema


Ob-Obah
Another banger

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na 'im make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

I will never forget the time
wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Me and my guys wey dey chill
With the kpor, kpor (Kpor, kpor)
Say we no dey bolo (Bolo)
Say my circle chekele
but we go give you "Last card, check up"
Make you no hate, make you pray for the abili'
Abili', ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But I steady believe
One favour, please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

I will never forget the time
wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

I will never forget the time
wey bad belle them cast use away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Encontrou algum erro na letra? Por favor, envie uma correção >

Compartilhe
esta música

Ouça estações relacionadas a Rema no Vagalume.FM
ESTAÇÕES