Yes yes To all the pretty girl dem Wey love to dance and flex yes Wey no dey to like stress mmh
A pretty girl called Jennifer She dey do what she want She no dey send no man no wah She got the wickedest smile and her body on sooft ouu Do her thing on her own She no need nobody o She dey Killy me slow ma lo pami o Omoge mi no stop make you run am dey goo AAhh
She wan party eh Shey Lavida wanna party еh If you wan come run don't walk ye Omo party we party all thе time yeeh She wan party eh Shey Lavida wanna party eh If you wan come run don't walk ye Omo party we party all the time yeeh
Yes yes To all the pretty girl dem Wey love to dance and flex yes Wey no dey to like stress mmh Again again yes yes To all the pretty girl dem Wey love to dance and flex yes Wey no dey to like stress eeh
Come closer I wanna whisper something oh yeah Baby listen up Make I hold ya put it on me like you don't care That is all I want
She wan party eh Shey Lavida wanna party eh If you wan come run don't walk ye Omo party we party all the time yeeh She wan party eh Shey Lavida wanna party eh If you wan come run don't walk ye Omo party we party all the time yeeh
Yes yes To all the pretty girl dem Wey love to dance and flex yes Wey no dey to like stress mmh Again again yes yes To all the pretty girl dem Wey love to dance and flex yes Wey no dey to like stress eeh
Yes yes To all the pretty girl dem Wey love to dance and flex yes Wey no dey to like stress mmh (I think I drink too much) Again again yes yes To all the pretty girl dem Wey love to dance and flex yes Wey no dey to like stress