Many different rules outside you're new outside (so watch how ya move outside) Better not get confused outside dem go lose outside (so watch how ya move outside) You no gon know if you no go Don't try reap what you don't sow Anytime you dey for road better don't slow wo wo wo
I can't remember how it happened Tell me now And if I feel it any deeper, I might drown Now I know you can never tell what is going down From the outside (from the outside) Outside (from the outside) Outside, I'm on the outside
Any deeper (and I may be) Any deeper (and and I) Any deeper (and I may be) Any deeper (so watch how ya move outside) Any deeper (and I may be) Any deeper (and and I) Any deeper (and I may be) Any deeper (so watch how ya move)
Outside of the jungle Look around and no see nobody to run to Wetin my eyes see for jungle Look around and no see nowhere to run go My brothers plenty for the jungle But dey no know me again for the jungle My people plenty for the jungle But its everybody for themselves inna the jungle Dem mama no go dey there That's the reason why me tell you say
I can't remember how it happened Tell me now And if I feel it any deeper, I might drown Now I know you can never tell what is going down From the outside (from the outside) Outside (from the outside) Outside, I'm on the outside
Any deeper (and I may be) Any deeper (and and I) Any deeper Many different rules outside you're new outside (so watch how ya move outside) Better not get confused outside dem go lose outside (so watch how ya move outside) You no gon know if you no go Don't try reap what you don't sow Anytime you dey for road better don't slow wo wo wo (so watch how ya move)
No say me have nuff history outside Show you just how it feels to be outside Shit that make it hard to sleep at night I take you to these memories of mine Come dey feel like say nobody fit to help me Like say I dey shout but nobody hear me Until finally nothing come dey fear me anymore (ye) If only father God can talk to me And tell me what he has in store for me Could he let me know? Cause only God knows the pain I feel All day me never eat no meal Oh all them say the good die young Now the dead's getting younger Age ain't nothing but numbers This life's a jungle sometimes I really wonder how I keep from going under So before me mother cry and her eyes start swell Cause her son end up like Vybz Kartel
Compositores: Uzoechi Osisioma Emenike (Mnek), Jean Marie Tre (Tre Sosa), Damini Ebunoluwa Ogulu (Burna Boy), Sam Manville ECAD: Obra #17995701