Burna Boy
Página inicial > B > Burna Boy > Collateral Damage

Collateral Damage

Burna Boy

African Giant


Oya dey there oo
Ambassador go dey chop (dey there oo)
And governor go dey chop (dey there oo) And president go dey chop (that guy dey there)
When dey say make we jump
We go jump (dey there oo)
Ambassador go dey chop (dem dey there oo)
And president go dey chop (them dey there oo)
And governor go dey chop (dey too)
When they say make we jump
We go jump
No be for here wey dem born Jesus
Ehh ehh
My country problem e pass Jesus
Oh no no oo
Because na we be our own problem
Ehh ehh
Na who go come reason well well well well
Oya dey there oo
Ambassador go dey chop (dey there oo)
And governor go dey chop (dem there oo)
And president go dey chop (that guy dey there oo)
When they say make we jump (o dey there oo)
We go jump (o dey there oo)
Some people go somersault (dem dey there oo)
Them get headache we go drink panadol (dem dey there oo)
Meanwhile president go dey chop (dey there oo)
And governor go dey chop
Na who, na who dey here
Money dey here
The thief thief come measure
And if suffer come dey here
Suffer yakpa mutukum
Dogudum, wey dey people sukum
Dogudum, Money e lo wan dum, Dogudum
Suffer yakpa mutukum, dogudum
Dem go dogum you well well
And dem dey laugh you well well
And dem they see as e dey shele
As them dey flexure well well
Yeah yeah yeah yeah yeah o
My people suffer well well
Police dey slap your head well well
Hungry go waya dem well well
Welle welle welle welle welle well
Oya dey there oo
Ambassador go dey chop (dey there oo)
And governor go dey chop (dem there oo)
And president go dey chop (that guy dey there oo)
When they say make we jump (o dey there oo)
We go jump (o dey there oo)
Some people go somersault (dem dey there oo)
Them get headache we go drink panadol (dem dey there oo)
Meanwhile president go dey chop (dey there oo)
And governor go dey chop
My people self dey fear too much
We fear the thing we no see
One day all of us go die
We always get reason to fear
Fight for your right oo
You go dey fear
Police go slap you
You go dey fear
Fight for your pikin dem
You go dey fear
You go dey fear fear fear
Oya dey there oo
Ambassador go dey chop (dey there oo)
And governor go dey chop (dem there oo)
And president go dey chop (that guy dey there oo)
When they say make we jump (o dey there oo)
We go jump (o dey there oo)
Some people go somersault (dem dey there oo)
Them get headache we go drink panadol (dem dey there oo)
Meanwhile president go dey chop (dey there oo)
And governor go dey chop
Oya dey there o

Encontrou algum erro na letra? Por favor, envie uma correção >

Compartilhe
esta música

Ouça estações relacionadas a Burna Boy no Vagalume.FM
ESTAÇÕES