Ayra Starr
Página inicial > A > Ayra Starr > Gimme Dat (Feat. Wizkid)

Gimme Dat (Feat. Wizkid)

Ayra Starr


Gimme dat ay ay

Gimme dat love, gimme peace of mind
No ṣere cure me with your waist line
I want that peace of mind wey dey come with awoof
(Wey dey come with awoof)
Baby na one-man race we dey run
So make you no come waste time
Uh nur, no pressure

Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o

Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o
God damn
Arabirin
God damn
E get the way your body make me feel excited
Loving you dey put me on a different mindset
Girl, na only you dey make me stick to one girl

God damn
Ẹlẹyinju ẹgẹ
God damn
Picture-perfect
No dey mind dem
Keep it private
Fọkan balẹ
If you need me, baby, I'll be right there
One more time for my lady o
Pump action you dey gbe mi o
Do me many things ti o le ye mi o
I'm ready if you're ready too

Gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
So many people wan lick my stew
So baby chill, make I survey your tools
And if I handle your two by two
You fit to scream, you go lose your cool
So may reasons are written in the stars
Oh my God, you are the reason I do what I do
So baby make you give me your love
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o
Compositores: Ayra Starr, Wizkid, Wyclef Jean, Zichy, Moonlight Afriqa, Jerry Duplessis, Edafe Gabriel, Fred Daniels, Katia Cadet, Adekunle Emmanuel Oluwaseyi, Mary Brown, Aniekeme Gabriel Akpan & Olusola Samson Mayowa

Encontrou algum erro? Envie uma correção >

Compartilhe
esta música

Ouça estações relacionadas a Ayra Starr no Vagalume.FM
ESTAÇÕES